Web3 Architect & Builder 🛠️ | Ecosystem Growth & Product Operations | Helping projects scale from 0 to 1 | Currently deep in the lab 🧪 | DM for Collabs 📨

On-Chain
Joined April 2021
ABE 🗿 retweeted
best place to stack up, is your parents house, just humble yourself and dey lowkey.
85
569
51
6,626
106,599
ABE 🗿 retweeted
Even on a bad week , I make nothing less than 5M . If I lock in well sometimes , I fear my own motion. And I intend to go crazy this week 🙂‍↕️
88
58
2
852
30,145
i go rather carry all my money sponsor APC campaign than give any woman one kobo!
28
ABE 🗿 retweeted
The greatest juju wey man fit do na self-belief. Just get am for your head say you go run am🧘🏾‍♂️
101
2,341
55
10,906
89,715
anytime i see the word "fragment", i dae always pity the “g” because e dae between fra and ment🤦🏾‍♂️
1
29
ABE 🗿 retweeted
profit o, salary o, savings o, money wey i plan spend wisely, money wey i plan spend unwisely, bet don chop all
22
158
4
945
8,278
omoo anger don first joy come this morning o!
21
ABE 🗿 retweeted
You go think say your guy get street OT until you enter problem. Some niggas no dey use eye see handcuffs, dem go dey shake nii
14
43
1
214
2,589
ABE 🗿 retweeted
You can go today. I don lie give my mama say I dey go another church.
If you dey go church because say you wan find god fearing man, no go o Na me you go find for there My mama don successfully force me go church.
2
15
36
518
ABE 🗿 retweeted
Just wan dey on funds, dey post aesthetic pics with nice sounds for TikTok
97
1,479
52
6,122
58,876
ABE 🗿 retweeted
E get this particular babe for my WhatsApp, nah only relationship memes she dey always post, she never ever post say she work before
28
83
5
633
10,910
ABE 🗿 retweeted
I just heard something about Ilorin police that sounds too crazy to be true. Apparently, if they pick you up and realise you don’t have money, they can allegedly take you to a phone vendor, swap your expensive phone for a cheaper one, and collect the balance. Ilorin people, abeg, how true is this? 😭
214
761
94
5,432
286,047
ABE 🗿 retweeted
maybe i’m speaking from a place of privilege(looks) but as a guy, you’re way better off just dealing with girls who show interest first, you’ll literally have nothing to prove
193
3,560
289
23,037
359,276
ABE 🗿 retweeted
all work and no play makes jack a paid boy
192
3,596
144
18,056
207,701
ABE 🗿 retweeted
If you dey go church because say you wan find god fearing man, no go o Na me you go find for there My mama don successfully force me go church.
17
104
1
487
5,245
I go later guide gan, I believe in myself die.
I go later guide gan, I believe in myself die
76
2,961
788
13,601
212,623
I'm a Hazels Creator — I'm on the Waitlist. @0xhazels #WEAREHAZELS hazels.io/c/EY77T7JC
27
ABE 🗿 retweeted
i no blame my papa fr to guide no easy
213
674
51
3,382
254,713
So after you cry finish for Hallelujah Challenge you go still vote Tinubu? Una never serious for this country 😑.
4
65
2
346
3,029
ABE 🗿 retweeted
I go tell you say women dey lie, you go talk say your mama too? Yes my mama too My mama wey go wan beat me that year, I go block am She go call everybody say I beat her. Na all of una, be like say na inbuilt something.
536
4,509
345
26,516
692,073