satire. 83778

ads&pr 📩
Joined August 2022
Apollo_★ retweeted
tinubu btw e sabi gan, e don use nelfund and educational data subscriptions setting blindfold nigeria students😭😭 ones e win from the youths e go use the northerners package the rest😭✌️ na fuu wey no want another nelfund no go vote for am second term.
5
16
1
18
365
You do like this and you no see me for your page? 😂 @az6I9za take your flowers 💐
5
28
32
219
Apollo_★ retweeted
Abi na Corper wey dem just post, wey go dey collect 77k plus state fund no go vote am? Make una dey play😂
tinubu btw e sabi gan, e don use nelfund and educational data subscriptions setting blindfold nigeria students😭😭 ones e win from the youths e go use the northerners package the rest😭✌️ na fuu wey no want another nelfund no go vote for am second term.
1
5
7
97
If you have the money, pay for the comfort. There is no award for suffering!
27
47
60
661
Apollo_★ retweeted
I asked my nephew how he has gf if he still pee in the bed, this boy said she do too 🤔😭
30
50
61
550
Apollo_★ retweeted
Early morning catarrh will have you breathing through your mouth like a dog 😭😭💔
12
31
63
494
Apollo_★ retweeted
she said no sex
What made you block that one talking stage?
25
38
38
348
Apollo_★ retweeted
Person go fine finish like this height go con be the problem, God e no suppose be me o fr😌😭😭😭
Hey @grok can you please change the background to a nice office 😂
6
10
13
304
When I reach UBA bank this morning nah me be number 6, but for some personal reason right now nah me be number 82, time don go they won’t answer me today anymore I will have to come back again tomorrow 😌❤️
24
55
1
91
1,303
Apollo_★ retweeted
“i’m just a girl” before nko, na man for reason like that?
15
18
44
328
New age Barca fans comparing yamal to Messi 😂😮‍💨
4
31
54
505
Apollo_★ retweeted
this girl kept complaining that her boyfriend never helped her financially, so i started sending her money whenever she needed it. one day, i asked if she saw a future with me, and she said she saw me as a brother. BROTHER? after all those investments?
70
103
118
881
Apollo_★ retweeted
yes, we can make out no, i don’t want a relationship. yes, we can hangout no, i can’t say i love you no, you can’t see other people
4
16
26
579
My vibe changes when the money lands.
50
84
90
728
Apollo_★ retweeted
So this girl dey thief my Polo and hoodies go give her bestie. 😭😭
21
32
61
869
Apollo_★ retweeted
world population: 8,397,716,761 Just incase someone is acting irreplaceable.
28
40
62
579
Apollo_★ retweeted
Nuno Mendes the moment he sees Cucurella entering through the door at the Ballon d’Or ceremony tonight
29
59
75
778
Apollo_★ retweeted
Which of this investment can give you geneartion wealth? Fuel station. Or. Hotel
34
75
86
609
Apollo_★ retweeted
If you’ve ever bagged $50k and you’re back to begging people for sub rn, and no be sickness collect that money from you…. You go just dey try ni, e no fit work for you again.🙏🏾
once your $50k drop, you go first think say you no go need help from anybody again you go later need sub 💔😆
9
14
21
323
Apollo_★ retweeted
back in 100L second semester i was staying with this student pastor. that period i was really going through it, wetin i go chop no dey, no money at all and we dey close to exams so i dey go school hungry every day. all i get na garri. the guy get foodstuffs and he see as i dey, but e go cook, chop and ignore. i manage drink one congo of garri from monday to friday until them send something from house. wetin pain me pass be say na pastor him call himself. after that time i realize say if i no fit get helpful roommate, make i no bother get roommate at all. my worst experience with my one and only roommate so far
what was your worst experience living with a roommate in uni?
13
30
51
762