Henry danger retweeted
BlaqBonez no get time to Dey fight for twitter, na inside studio he go reply seyi vibez 😂
Henry danger retweeted
The only unproblematic artiste in Nigeria remains ASAKE!
He has never dragged another artiste, used anyone to chase clout or been involved in any scandal, yet he remains Nigeria’s most-streamed artiste year after year.
Henry danger retweeted
Make una no vex say i talk anyhow my fans
No be every time person go Dey mumu
Lagos na place wey good people Dey not agbero
Anything that you are so far you listen to my music you’ll never lack AMEN































