×͜× retweeted
Normally nobody dey for you reach family I swear dem too cover me too when I go house party one year like that from there enter cell omo everybody gbaze na my family stay even collect my bail the next day na once I comot dey move with cautions towards friends
Replying to @Isamah_jnrson
The love wey dem don show me, nobody for this life don show me that kind love.
Esp when I dey down dem pick me up..






















