Replying to @Shegs3456
He con dey win last set
God go ruin that guy
That first set from 4-7 omo smh
Replying to @Shegs3456
I hate the guy like mad
No be today he dey do am
Replying to @Shegs3456
3 more to go
2 makysm
1 krol
I fear this this people pass anybody 😭
Replying to @Shegs3456
This TT don dey get manipulation inside
Na everybody dey deuce like this
Replying to @Shegs3456
This 13/13 suppose be hit
Dymtro amd denys just decided to be foolish today 💔
Replying to @Shegs3456
One cut just dey follow us go everywhere 💔
We go soon win big🙏
Replying to @Shegs3456 @StatsbyJordan @BETLEADS @punterx001 @Flexylee18 @Girlpunter @WINLEADS8 @Komputatips
Dem don comot one game there
Replying to @CjMiles111 @Shegs3456
The guy don give me several cut one
With that foolish denys




