Uncle Jay👑 retweeted
Same thing happened to me, she could call me around 7 times a day, then I asked her out three different times got rejected outrightly, I don lock up, mute and archive, e no go far, and no more stupid mind games, I no sabi wetin me sef dey find for love in the first place sef.
Uncle Jay👑 retweeted
Hate is a more beautiful and important emotion than Love. Delap and Nicholas Jackson have proven that
Since abazz thief ur niche u just dey run mad
Uncle Jay👑 retweeted
Dear Nigerian celebrities, it’s okay to be a Nepo baby.
These “grass to grace” stories you force on us are not necessary
Uncle Jay👑 retweeted
Please don't let the zuko album hype die so quick, we need more discovery of that amazing piece of art.
If una never clock this Oyindamola I pity una. Bro is now on full Broadcast for VDM and his cliques, and you people are calling it blogging lmao
Uncle Jay👑 retweeted
I did not understand anything Crayon has been saying… everything just dey scatter for my eyes. He should type in ENGLISH na
Wetin dey pain me pass for this Crayon crash out be say him English dey pain my head😭 bro is just crashing out in Okpa and Abacha😭😭
Uncle Jay👑 retweeted
Abeg any upcoming artist wey wan release any sorrowful struggle music abeg hit me up. Make I pour my mind for verse 2
Uncle Jay👑 retweeted
Dem wan cheat me for fueling station, I first burst laugh, dem no know my state of mind.
I for just light cigar make all of us blow danu danu, mshewww
























