Interactions like this make the Federal government closer to the people, ordinary local government chairman wey even get mouth go dey gass for the dead zone
Istg, 0 OT na why nomadinho panji hin shima😂
Replying to @Odumodublvck_
Music 0
Ball knowledge 0
Relationship OT 0
Wetin you even sabi sef guy, you just de gba everywhere 😔










