Every small thing "doggy, missionary..." Nah only those two style una sabi. Nah why una babe dey leave una.
Try change style.
Have you heard of Spoon? Try that out and thank me later.
Any club playing against Man U now go just dey happy ๐
Man U don turn bonus point for EPL ๐ญ๐











