🎤 You Fit Call Me D #GhettoPreacher, Follow Me, I Dey Use Pidgin English Dilute Naija Matter🇳🇬 💬 On Governance, politics & everything wey concern #Nigeria✌

Lagos, Nigeria
Joined November 2024
I was chatting with some youths in my community today about why they should submit their names to INEC for polling unit agents, so that they can be in charge of their community votes. So, na wetin we dey discuss there. ​Naim this my guy enter, wey we dey ADC together before we move to NDC. So na my guy, I made sure say the division didn't divide us. As e enter, he jokingly started with a smile, he say, "guy, I nor go gree for you, this na my people." I ignore am, I dey laugh, him self dey laugh 😆 ​I hail am the way I take dey hail am, "the ADC man." Him go call me the "NDC Man" or "Peter Obi boy" as e oga, wey dem dey call "Mr Timo Jesu." Wey he dey call me, I dey call am "my boss." I respect am a lot, na correct man. The man don tire for my matter 😀 e try vex 🙄 I nor gree 🤣 ​I tell am say, bros, abeg leave this people for me, I don collect dem for the good side. The guy say make he look book, he see names 😆 naim he paro, he change am for one, he say, shey you don already be my polling unit agent? Naim the guy tell am, Peter Obi or nothing bros 😆 But last last, everybody jolly together. ​I say we must be friends, weda we dey same party or not, we be brothers. Na we dey area, na we go still remain for area. Before we see Peter Obi, or anybody wey we say we dey support, we go first see ourselves first for community, the people and leaders first. ​ ​I dey Enjoy am, you can see it in my body and expression, I dey enjoy the acceptance from the people of Ishefun community. The people of this Ishefun Town are good people, and I appreciate them, na why I dey try to bring the government closer to them, and also bring them closer to the government. ​I am motivated by God's grace and the willingness to play a part and be recorded in history just like those we call the past leaders today. They played their part, this is my part, no one paid me and no one can or should pay me to have sense, I should have sense because I am supposed to have sense 😊 ​As day begin dark, naim I carry myself begin go where I dey stay. ​So, make I drop this one for here, for my Obidients family and NDC supporters wey truly the support the course. I greet all of una. I appreciate everyone wey dey like, comment, share, and repost my post. One like ❤ mean a lot to me🙏 it means you appreciate my creativity and message behind the post oryou just want to encourage me, thank you, if I have the right tools I will do better. Please manage the quality of my videos for now, na wetin I get I dey use.🕺✊🏿✌ ​I appreciate you all for what you are and what you stand for. With oneness, I believe a new Nigeria is possible, and we are already taking the step. ​Just be safe, be careful, respect everyone. When you talk to someone and the person seem strong headed or bigoted or one annoying person or the other. Nor worry, e nor go fit bite you🤣 sometimes na IGG (initial gra gra). Just respect am, respect yourself, and you should know the next best line of action to take.
8
30
1
98
10,845
If you vote APC 2027 you go suffer so tey devil self go dey pity for you.
I hope those supporting APC dey hear me nw see the devil go so pity u for 2027 mk apc win first just get ready 4 suffer pro max u better vote right no gud hospital no gud health care but still u are supporting nonsense for ur mind u dey do me dey play.
1
1
2
42
Kogi state, are you ready? Kogi State Town Hall Meeting this Morning.
20
164
2
396
5,246
Picture highlights from the inauguration of the NDC’s National Campaign Council and dinner with the Party’s candidates. In attendance were our Party’s Presidential Candidate, H.E. Peter Obi, CON; Vice Presidential Candidate, H.E. Rabiu Musa Kwankwaso; National Leader, Senator Henry Seriake Dickson; National Chairman, Senator Moses Cleopas; Engr. Babachir Lawal; members of the NWC; and the Party’s candidates.
6
92
2
345
6,058
Hon. Stitches retweeted
He is capable, strong, compassionate, visionary, vibrant, confident, committed to the task of making Nigeria great. ✌️✌️
9
32
68
607
Hon. Stitches retweeted
President Tinubu’s Government Lacks the Capacity to Deal With Nigeria’s Problems; He Does Not Have the Energy Required for Nigeria; He Must Go Home - Obi We need him to go home because Nigeria cannot be governed by his energy. Nigeria needs a president who will be available and be there at any location in the country that has a problem. We cannot be in government, and 600 people will be kidnapped and taken into the bush; we will go into that bush with them. Peter Obi, Presidential Candidate, NDC
421
2,065
170
5,476
281,384
🔊 Video: The new Peter Obi no dey smile with these corrupt mumu people again….. I dey enjoy am well well! NDC ALL THE WAY ✅ Nigeria go dey alright 🇳🇬 Na so @MamaPee__
Video🔊; The New Peter Obi Ain’t Smiling With These Corrupt Morons….. Honestly Loving It! NDC ALL THE WAY ✅ Nigeria Will Be OK🇳🇬
1
5
299
Peter Obi: TITAN DON COMOT FOR THIS WORLD E pain me well-well as I hear say Pa Reuben Fasoranti, di respected Afenifere leader and elder statesman, don die at di age of 100 years. Baba live life wey show courage, integrity, and strong commitment to democracy, justice, and better Nigeria. E really be big loss to im family, Yoruba nation, and our country. I dey send my heartfelt condolences to im family, di entire Afenifere family, and everybody wey dey mourn dis great patriot. Make God give dem strength to bear dis painful loss, and make Baba soul rest for perfect peace. Di legacy wey Baba leave behind, through leadership wey get principle, selfless service, and im strong commitment to democracy, go continue to inspire generations wey dey come. — PO
EXIT OF A TITAN I am deeply saddened by the passing of Pa Reuben Fasoranti, the revered Afenifere leader and elder statesman, at the age of 100. Baba lived a life defined by courage, integrity, and an unwavering commitment to democracy, justice, and a better Nigeria. His passing is a great loss to his family, the Yoruba nation, and our country. I extend my heartfelt condolences to his family, the entire Afenifere family, and all those who mourn this great patriot. May God grant them the strength to bear this painful loss and grant Baba eternal rest. His legacy of principled leadership, selfless service, and steadfast commitment to democratic ideals will continue to inspire generations. -PO
4
8
541
Hon. Stitches retweeted
Replying to @emmaikumeh
While Mummy giving Lagos boys tax payers money to spend on 2026 Prado, at the same time our children of Askira-Uba Local of Borno are in terrorist captivity, our sister in kaduna Millennium city is still in Bandit captivity, the people of North West region are constantly getting killed by bandit etc this is where the Nation resources is been channelled to.
1
13
3
11
2,334
Hon. Stitches retweeted
MR IGINI HAS OPENED OUR EARS AND OUR EYES TO SHINE .ENSURING WE MUST DELIVER OUR ELECTORATES IN 2027.
2027 all of us need to vote and follow our vote bumper-to-bumper. Wetin the law come talk now, according to Mr. Igini, as dem finish and enter the result, everybody for that place suppose snap the original one, because na the original one wey INEC people go carry go. So make sure say you snap, you get the complete information there and you keep am, Even though dem go still give you the carbonized copy as your own copy. Because dem dey deceive us say the law talk say we no fit snap, make you no bring your camera, this, that, that, that. But all that na lie So, and then the law also permit say from the polling unit you fit transmit your result. Each party fit get e own independent IReV. So, from the polling unit you go send your result to the, you know, the situation room. So the situation room go gather all the result from all over the country, all the results wey dey come in, and na from there, dem go fit dey able to get the right information So you fit even see am if you dey connected to them, because e go dey online. So you fit see how many the votes be as e dey happen and who dey lead. So, from the situation room wey e be from the local government, e go go to the state, and the state go send am to national. So all gats to follow our votes it bumper-to-bumper.
1
2
4
321
2027 all of us need to vote and follow our vote bumper-to-bumper. Wetin the law come talk now, according to Mr. Igini, as dem finish and enter the result, everybody for that place suppose snap the original one, because na the original one wey INEC people go carry go. So make sure say you snap, you get the complete information there and you keep am, Even though dem go still give you the carbonized copy as your own copy. Because dem dey deceive us say the law talk say we no fit snap, make you no bring your camera, this, that, that, that. But all that na lie So, and then the law also permit say from the polling unit you fit transmit your result. Each party fit get e own independent IReV. So, from the polling unit you go send your result to the, you know, the situation room. So the situation room go gather all the result from all over the country, all the results wey dey come in, and na from there, dem go fit dey able to get the right information So you fit even see am if you dey connected to them, because e go dey online. So you fit see how many the votes be as e dey happen and who dey lead. So, from the situation room wey e be from the local government, e go go to the state, and the state go send am to national. So all gats to follow our votes it bumper-to-bumper.
1
49
1
91
2,415
Hon. Stitches retweeted
Replying to @Only1stitches
we don show, Nigeria must better
1
1
2
26
This na our NDC general ward meetings today Sunday October 26 2027 all we dey discuss na how to vote and secure our votes 🗳 Nigerian come join other Nigerians for space this evening, make we discuss how ready we don dey to win the election shey we dey do the right thing by now? na our community backyard, na everybody get right to the speaker 🔊 xitter.cf/i/spaces/1AKEmvpEoEZKL
3
11
344
Peter Obi: The wey person take enter office, e matter pass the office itself. You nor fit expect to enter house through window, come dey claim say you wan help the owner clean am.✌ ​The process through which people come into office is far more important than the office itself. You cannot break in through the window and expect to clean the house.
2
7
156
Peter Obi: Nigeria go only fit commont from poverty and truly grow im GDP when we begin dey produce, and nor be to dey consume only. Gross Domestic Product (GDP) for Pidgin English mean the total money value of everything wey country dey produce (like goods and services) inside their land for one particular year.
6
110
1
18
68
1,873
The Incoming president of the Federal Republic of Nigeria 🇳🇬 ✌
His Excellency, Mr. Peter Obi, CON, the presidential candidate of our great party, the NDC, was a guest at the Ofala Obosi CWO Women Convention and the Synod at Iweaka.
2
92