ParTrix retweeted
Since 5star collect that APC gig finish twitter people don cancel am😂him go just dey oneside dey regret.
ParTrix retweeted
Do you know that a man who jumps from one woman to another is called a bouncing baby boy 🤭
ParTrix retweeted
All the motivation voice wey I dey hear for tiktok shey na tinubu or na Ai una use ?
ParTrix retweeted
Which kind Angel create this guy ? Nothing dey fit am 😂Even wizkid no do reach you 😂
ParTrix retweeted
I will never be able to understand people who are obsessed with the idea of being in a relationship, the world will not end if you're not dating anyone























