016🍃🗿 retweeted
No give up bro, things could go from zero balance to looking for light bill to upgrade your account real quick
016🍃🗿 retweeted
How person go buy iPhone 14 pro for 850k and the battery no last for 4 hours 😭, e no go better for all of Una wey dey use iPhone 😂😭
016🍃🗿 retweeted
Since dem born me i never hear, "Take this 10 thousand naira and leave my daughter alone" Na so una papa take poor?
016🍃🗿 retweeted
If I'm paying all the bills as the provider, I'm not washing any plate. That's what I have a wife for.
















