Pinned Tweet
As una dey always find good example, because sey una sabi book, who no sabi book, dey playππππππππππ
Abeg Unai Simon go and carry the Goalkeeper of the year to the rightful owner, David Rays abeg ππππππ
Abeg ooo, make Una no put Arsenal for there ooo, me I go kpai anybody oooπππππππ
Real Madrid GBABOLU jare, dem try abeg, Barcelona gave a very poor performanceπ―π―π―π―ππ
Them sey the award na number 1 ooo, sey e better pass 5 Balon Dβor ππππππππ
I only have one competitor and rival this season, and we have scores to settle, which is PSGππππ
I no get any business with anybody for EpL this season, na Luis Enrique, we get scores to settleπππππ
Make your wife no see this content block me for your page ooooo, na joke ooooππππππππππ @ultimate_kombo
