As Good things dey come , e normal for Bad to follow, the prayer be say make the Bad no plenty pass the Good.
One girl bill me for Lagos life now , i send am 10 billion , she say no be wetin she want be that , she come send me Opay account. Naso Una Dey do for here ?
Boyfriend’s day reach we no hear anything , if na Girlfriend’s day, you go don dey hear what will you give me weeks before.









