
@davido πΏ #Ronaldo π | Pr & Ads | traditionalist | #PanAfricanism π€ | I no too send you like that.
Joined August 2019
- Tweets285K
- Following7.3K
- Followers25.7K
- Likes643K
BIGGEST LION π¦ retweeted
Replying to @xquire147
if na based on settings I dey check my settings...π€
BIGGEST LION π¦ retweeted
Replying to @xquire147
omo i don understand why ugly wan report give police π
you go too finish am π
BIGGEST LION π¦ retweeted
Replying to @Gottinxjessi @xquire147
lol with my life experience u donβt need to tell me anything
BIGGEST LION π¦ retweeted
Replying to @xquire147
Na your page I wan even come sef,abeg I take God beg you run this babe for me π so that you come spray us on our wedding day like Davido,you be my best man too π
BIGGEST LION π¦ retweeted
Keep crying ππ the rats not ratel.
E no go better for VDM and him feelings
BIGGEST LION π¦ retweeted
Replying to @xquire147
Make I kuku screenshot send am give our lioness(your wife ) β¦your mind go dey ooπ
BIGGEST LION π¦ retweeted
Replying to @xquire147
That one dey, nor be lie.
As far as u fit handle both needs, then e nor really go far
Life nor suppose hard..
If na today I wish to marry second wife, I go just tell my wife. Na why man diff from boys, I be man na me dey control.






























