Pinned Tweet
Happy Friday, fam! ☀️❤️
May this Friday bring us answered prayers, unexpected blessings, and reasons to celebrate before the day ends. 🙏🏽❤️
Amen!
Ayoade🧃 retweeted
na only me dey reason why Judas kiss Jesus instead of pointing him?,one colourful settings for Bible 😹😹
Ayoade🧃 retweeted
I be boy I no be man my wife said it in live stream Yesterday she said me and her younger sister na age mate
__peller
Ayoade🧃 retweeted
Zinolesky spending quality time with his wife and daughter,abeg wettin burna boy dey wait for
Ayoade🧃 retweeted
Because I dey vibe with you, you start ignore your babe. E be like say you want lose ... Home and Away 😏😂💔
Ayoade🧃 retweeted
They said Jesus will come like a thief in the night, but the one wey en come, wetin una do am? Una bêât am like thief. Make I ask you, if na you be Jesus you go gree come again? 😂👉
















