
ππΈπͺπ½ β’ @boymanagers
$ β
Joined January 2020
- Tweets18.4K
- Following11.5K
- Followers17.3K
- Likes66.2K
Pinned Tweet
U beg for donjazzy CS
Don jazzy quote u,send 1 million naira
U rush go delete the original begging reply
wow . I no understand una
πΏ retweeted
Nothing ruins getting high like people who are actively hunting for someone to mock for being high.
make I understand sth
Donjazzy of mavins. donjazzy ohh quote me β
I collect free 1 million β
I get free pr & followers β
Then I rush go delete reply ΒΏ?? from where to where ? na insecurity dey do una sha
IT IS OK TO NEED HELP & TO BEG FOR IT !dfkm
πΏ retweeted
As we fallout this week,make we no jam watin go make us dey do distress sales next week ππΎ
Omo we get Port Harcourt people on X ? Abi na just me ?
Wida, Where all my PH people dey ? make we link ! Drop βPHβ if youβre from Port Harcourt.
account balance wey make me call myself sugar daddy na him person spend for upth yesterday
& The person still die .
if u go house of person wey dey smoke,the word "cl" no be client oh .
hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm
"U go take cl" ? Say noooooooooooooo ohhhh
4 yrs ago my papa carry me go show all him properties & inheritance .
yesterday I don decide which wan I go sell .
imagine say Peter obi win election last night
This morning for really sweet
... As I wake up I go fes buss cry
i get paper list for back of my door for the things I been wan achieve this year .
Na 37 things I list ,I don achieve 35 this year
i dey try for myself ππΎ











