wanted it so bad I stayed up all night | @boymanagerx

$
Joined February 2024
who be that 40yr old guy wey dey shout "can u fucking do it my nigga" for outside quilox .
178
567
116
7,606
317,756
"to make a chicken pie 1 chicken gas kpai, fawkk" 😭😭😭
2
13
2
27
355
woman go tell man "why u dey behave like woman" when she wan clear am say him mumu
8
19
35
419
Manchester United is the biggest club in the world .
🤝 Paid partnership
6
3
23
463
As we fallout this week,make we no jam watin go make us dey do distress sales next week 🙏🏾
8
22
59
460
everybody go dey rush to make am now,we go soon dey hear kidnaps & killings .
4
19
64
660
If u think say I dey watch that match then u no really like me . u just dey wish me heart attack
1
9
35
455
call man 'biggi' e go laugh . call woman biggi ??
4
11
1
51
786
Alhamdulilah . May this new iPhone favour me and my family
This my android just dey hang 💔
7
16
57
670
all of una carry bus go fool for Lagos ajebutter fly plane camouflage join una,got the exposure she wanted & went back to luxury u continued in your 1 room . life 💔
6
23
1
121
1,409
45% of the nyash outside quilox na bbl
2
7
45
583
yayi papa
who be that 40yr old guy wey dey shout "can u fucking do it my nigga" for outside quilox .
2
1
8
1,422
I spend my last card inside business & somehow I still survive 23days on 0$ last month na this same lifestyle I live but I been spend 4m +
4
15
46
726
Omor H.E Peter Obi must be president ooh ahhhh , suffer never Una ? NDC is PETER OBI And PETER OBI is NDC .
10
350
4
1,087
13,964
Campaign like this is even better than billboards. You’ll be amazed to know the number of people that will drive past him everyday. Billboards might just hang and a driver might not look up but you’ll cannot pass this guy without seeing that Ndc logo. Anyways all are important in their own way.
Omor H.E Peter Obi must be president ooh ahhhh , suffer never Una ? NDC is PETER OBI And PETER OBI is NDC .
3
29
1
159
4,708
Pray before u go crash oh No be small thing Satan dey do these days
4
19
64
628
e get as tinubu go win this election eh..I'm just joking guys .who wan run Notis ?
7
15
52
623
6 years now fubara never finish ozuoba & rupoku flyover bc e dey fight wike
3
16
70
656
person create website wey u fit beg for anything & their otedola them fit scroll see ur post, pay for am .
3
22
59
627
I go one slide into babe dm but after I remember some things I go just type "notis" ? ..then move on 💔💔
7
35
99
888