
wanted it so bad I stayed up all night | @boymanagerx
$
Joined February 2024
- Tweets55.1K
- Following6.4K
- Followers10.9K
- Likes122K
ᜰ retweeted
Omor H.E Peter Obi must be president ooh ahhhh , suffer never Una ?
NDC is PETER OBI
And PETER OBI is NDC .
Campaign like this is even better than billboards. You’ll be amazed to know the number of people that will drive past him everyday.
Billboards might just hang and a driver might not look up but you’ll cannot pass this guy without seeing that Ndc logo.
Anyways all are important in their own way.
ᜰ retweeted
Credit Alert!
Acc#: XO******XX78
Amt:100,000,000.00 Desc: 00100010000/
Time:15/10/26/9:00am
Avail Bal:119,837,493.08
Watin be the first thing u go do ?
Who u go fes call ? 😳
ᜰ retweeted
for american fim the actor dey always train inside prison dey prepare for when him luck go shine .
now wey ur luck never shine yet,watin u dey do ?
ᜰ retweeted
"can u work under pressure"??
Me wey dey start my assignment finish am as teacher dey flog other students?? Haba nauu 😂














