Pinned Tweet
I’m Muslim… and I ate pork unknowingly. What happened next is how God exposed it to me in the most unexpected way. 🧵
L🅰️MMY🤡 retweeted
We have NEVER LOST to Tottenham Hotspur. 💯
Nineteen games in all comps. Nineteen wins. 😮💨
L🅰️MMY🤡 retweeted
“Some women I dated in the movie industry would go to my wife to tell her about other women I’m dating out of jeal0usy, not knowing that my wife already knows about them”
— Yinka Quadri
Chefs in the house, wettin i go cook gor this babe laidis
See wettin @Shalom_HeyEliy cause😭😭
Why do people need to know i have a babe nawww😭😭😭
Fix this thing @Shalom_HeyEliy 😭😭😭
No dey spoil parol for me😭😭
#lagoslife
Why do people need to know i have a babe nawww😭😭😭
Fix this thing @Shalom_HeyEliy 😭😭😭
No dey spoil parol for me😭😭
#lagoslife
Thanks @Shalom_HeyEliy 😭
Chessssssss😭😭😭😭
This girl found a way to make me.keep coming back to the game😭😭
I go overwounjure people😭😭😭
L🅰️MMY🤡 retweeted
Replying to @IfeDada2
Look at the price of keke in 2 days???
Imagine what a female president would do!!
I just dey ask people for inside marwa wey i dey this morning if dem dey lagos life. I just dey bless them
See s dem dey hail me. Fawwwwwkkkkkk😭😭😭🤣
If 1bn no small, follow and drop username – at Alagbado, Nigeria
If i don send money give babe and she no come over, na to carry our mayter give police division
Clean record!!!! – at Alagbado, Nigeria
Chai, all the money wey i get i don spend am on woman finish
Maybe na why God never really give me money for real life😭😭🤣
Na to lock in reach top 100 for forbes, make una put me on😭😭🤣
I don do all the bad things for this game, police never arrest me
Hacked ATM like 4 times, whats going on – at Alagbado, Nigeria
L🅰️MMY🤡 retweeted
I was so close to a primary school mate. We lost contact and 16yrs later someone created a group and added us. I asked if she was there and someone tagged her.
I screamed 'Hi Aminnaaa'
She asked who? I sent my name and a picture She said 'Oh'
Nothing else
Na once my body calm

























