O yamilenu oh😂una never sabi the problem wey we enter, Muftwang dey ride tinubu epon, Governor of plateau oh, Jos wey dem don spill people blood taya oh, but na ekiti be una problem
Omo na twice in 7 days dem do APC rally for ekiti 😂😭people no turn up the first time, e shock them so tey dem gats run am again😂 #TinubuMustGo
#fixyourstatestoo
#nobeonlyekitigetbadroads
#gokogigoseewonders
I no bliv my eyes since yesterday 😂ppl wey Malete, Ajase, Ilofa dey their state dey bant ekiti, Ondo wey no pay doctors wey dem vex dey talk, some states wey no get airport dey talk, none of these issues are peculiar to ekiti, it is nt only ekiti that APC won in 2023, so WTAF!
My eyes just opened to dis tribalism P, I didn’t notice at 1st, was reading comments & someone said add Ebonyi, this guy said “I forgot” Ebonyi that one of their senators campaigned to a village with no rd or bridge & he stood on 1 end while d villagers listen frm d other end
See Ilofa😂God! As at 2018, that town never see asphalt before, e be like farm road, una no serious, for nigerian standard (very low btw) ekiti is not as bad as you make it, benue, kogi etc of how many decades don’t have airports
You people live in your state capitals that you are ignorant of what’s going on, dem go dey insult ekiti a man from kwara will put mouth😂have you tried going to ilorin from ekiti? Those Edidi, Oke onigbin, Ajase, are they in good conditions? 😂
Chai😂🤡you wan dey accuse us of Wetin you use your hand start?
This Post is from an account that no longer exists. Learn more
Everyone's sis💚 retweeted
Avec Kylian Mbappé jusqu’au bout… nous ne lâcherons rien
#TousAvecMbappé
Everyone's sis💚 retweeted
#TousAvecKylianMbappe ♾️✊🏾
#StandWithMbappé ♾️✊🏾
His storylines are very weak for how long he drags them, after this recent season of BIB, I won’t watch again, I lost it at that FBI shit😭 The show looks like it was written by idiots, at a point it looked like they were trying to please the viewers in a dumb way, so over it
Ahn ahn is the Duke’s face card not enough motivation for you?🙃please continue,Suzzie Glass is that babe too fr
I really don’t rewatch, except I totally forgot what happened in the movie, but LAKSHMI is tht movie I rewatch because of the dances and the final competition 😂I even fast forward it to my preferred scenes
Ko gba 150 sir? Jale jale?🥲 #tinubumustgo
















