Biggest Lion 🦁 retweeted
GIVEAWAY! 🎁
This powerful shot at Obi rally from @EstherUmoh10 is really resonating with me.
Drop your account details with the best caption for the picture. 10k each for the 3 best captions 👇 winner picked by @xquire147
Biggest Lion 🦁 retweeted
Ahh giveaway 😳 abi you no need 10k?
GIVEAWAY! 🎁
This powerful shot at Obi rally from @EstherUmoh10 is really resonating with me.
Drop your account details with the best caption for the picture. 10k each for the 3 best captions 👇 winner picked by @xquire147
Biggest Lion 🦁 retweeted
It’s a common knowledge you are not a fool bro, you think say the person go see ur tweet come go set camera to prove point? Mk una dey reason with brain na you no dey pry 2
Replying to @xquire147
But why everybody dey always get who get am
You no fit see anybody wey get am come show am
Biggest Lion 🦁 retweeted
Make one person pls buy this laptop for me, I want to start learning some tech. I want to be useful with my life, I want to get something doing. I have few people to tag here @Daddyzee02 @itz_talent @cubana_WL @rebel_firstborn I will be very happy. God bless you in adv 🙏
Biggest Lion 🦁 retweeted
If no be say this one foolish, if he kill you with those things who them go arrest? At this point I believe this one just Dey rage bait him delulu followers 😂 you go die saara just comot for night mk you no announce ur movement go meet am.
Biggest Lion 🦁 retweeted
Imagine your ex gf returns after marrying another man. She tells you how he has mistreated her, how unhappy she is, and how much she regrets losing you. Now, she wants a second chance. Would you open your heart to her again, or would you walk away and let the past remain in the past?
Asking for a friend
Biggest Lion 🦁 retweeted
If you want your account to grow oya mount here, meet new mutuals today Twitter is not interesting without communication. Drop your handle, connect with people and engage each other no forming zone here. Leggo ✅
Biggest Lion 🦁 retweeted
Make this kind person dey body shame people. Lmao 😂 una too dey take nonsense for this app sha, imagine the audacity.
Biggest Lion 🦁 retweeted
God bless you idan mi @YUNG_EDDYVILLA ❤️ 🙌 👮♀️
Biggest Lion 🦁 retweeted
Chai I come dey pity my friends wey never marry by this time, we go tell them that time them go say time never reach. Oya now time don reach, go carry your OS for house. Lmao 😆 omo God I thank you for my life ooo, coz if you select 10 girls now ehn you go hardly see 3 wey no dey do hookup. I swear with my life, I still get more than 20 single girls wey dey my neck as I don marry.
Biggest Lion 🦁 retweeted
If you never marry, make I teach you small lesson from my own experience. If you wish say you wan marry, coz really no be every man for this life plan make them marry woman put for house. I be good example, when I dey university and I meet my wife all wetin dey my mind then no pass to chop her. Coz my own dream na to dey live alone then find plenty woman just dey born for me, but my wife change that mindset. She make me believe say I fit still find love, marry and settle down with one woman. Tho she get her own bad side too oo, coz no good person for this life wey no get their flaws too. See us today, we dey enjoy life together 9 years and more to come.
So my brother, anytime you want choose partner, take your time well and choose the one that is intelligent, someone with knowledge, understanding, educated, someone with future, someone that always want you to do better in life. Not just someone that wants to look good for herself, without nothing upstairs. Life is beyond all that, choose a partner that can start a dream with you. Someone that can help you achieve your aims in life, and be useful to herself.





















